LRC歌词
  • 车载音乐
  • 车载视频
  • LRC歌词
  • 简谱图片
  • 手机铃声
  • 名人简介
  • 汽车知识
当前位置:首页 - 歌词 - 歌词大全 - Bad To Me

Bad To Me歌词

分类:歌词大全
歌手:WizKid
浏览:18
发布时间:2026-08-19
TXT歌词
作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong/Samuel Awuku
作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong/Samuel Awuku
[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
LRC歌词
[00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong/Samuel Awuku
[00:01.000] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong/Samuel Awuku
[00:03.623][Verse 1]
[00:20.427]Hiye, burst it my way
[00:22.287]This kind of body don dey cause a migraine
[00:24.677]And when we leave, we fit do am your way
[00:26.811]Or if you want, we fit do am my way
[00:28.934]Hiye, two shot I don take
[00:31.321]You turn me on I no dey go I one dey
[00:33.441]I no dey care, say the bad mind dem pree
[00:35.835]Money on mi mind all day
[00:37.157][Pre-Chorus]
[00:37.428]Lose my way, oh
[00:40.196]This kind, this kind love, yeah
[00:42.866]Wey dey make me want more, woah
[00:45.781]Come my way, oh
[00:48.704]This kind, this kind love, yeah
[00:51.623]I dey want for the night
[00:53.219]Make I know how you feel, how you want
[00:55.086][Chorus]
[00:55.340]Lady, girl, say your body bad to me
[00:58.254]Pass make I choke, make I feel am, oh
[01:00.644]Baby girl, you know as e be, oh
[01:02.804]Yeah, we dey love till the morning
[01:04.922]Bad girl addicted to me
[01:07.046]Only you know as e dey do me
[01:09.165]Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[01:12.625][Post-Chorus]
[01:13.150]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
[01:15.005]De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
[01:17.141]Casamigos (Casamigos)
[01:19.269]For my amigos (For my amigos)
[01:21.646]Wa jogede (Wa jogede)
[01:23.504]Baby, wa jogede (Wa jogede)
[01:25.897]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
[01:28.027]Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[01:29.624][Verse 2]
[01:29.624]All for you baby
[01:31.740]If that money dey too much say make you talk
[01:35.195]Cos you know the money long, ooh, yeah
[01:38.121]Break your back with it
[01:40.519]Yeah, na me and you dey talk, no one involved
[01:43.975]Baby girl, make I indulge you, yeah
[01:46.109][Pre-Chorus]
[01:46.646]Lose my way, oh
[01:49.828]This kind, this kind love, yeah
[01:52.754]Wey dey make me want more, woah
[01:55.411]Come my way, oh
[01:58.326]This kind, this kind love, yeah
[02:01.514]I dey want for the night
[02:03.098]Make I know how you feel, how you want am?
[02:04.907][Chorus]
[02:05.172]Lady, girl, say your body bad to me
[02:08.100]Pass, make I choke, make I feel am, oh
[02:10.477]Baby girl, you know as e be, oh
[02:12.344]Yeah, we dey love till the morning
[02:14.728]Bad girl addicted to me
[02:16.585]Only you know as e dey do me
[02:18.981]Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[02:22.091][Post-Chorus]
[02:22.624]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
[02:24.482]De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
[02:26.873]Casamigos (Casamigos)
[02:29.000]For my amigos (For my amigos)
[02:31.395]Wa jogede (Wa jogede)
[02:33.513]Baby, wa jogede (Wa jogede)
[02:35.817]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
[02:37.947]Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

关于我们联系我们下载帮助免责声明版权声明用户协议隐私协议撤稿声明作品投搞常见问题免费下载网站地图

声明:本站内容信息全部来自于网络搜索结果,不保证100%准确性,仅供参考,如侵犯到您的权益,请提供版权证明来信通知,我们72小时内删除!

我们免费提供歌词找歌名,歌词搜索等服务,其版权为音乐作者或音乐所属公司拥有,本站为非赢利性网站 不接受任何赞助和广告!

删稿邮箱: pgdjz@qq.com

Copyright @ 2023-2024 www.pgdjz.com All Rights Reserved